album cover
Dnd
4
Afro-Beat
Dnd 由 7170196 Records DK 於 2024年7月11日發行,收錄於專輯《 》中DND + Raining Days - Single
album cover
發行日期2024年7月11日
標籤7170196 Records DK
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM99

積分

詞曲
Azeez Quayyum Ayomide
Azeez Quayyum Ayomide
詞曲創作

歌詞

H A Y D O T
Haydot, Haydot
Turn it up
Turn it up
So many too pattern
Different pattern
Some men too kala
And I no fit to para
Cus, no be me get the raba
Iyanu Olohun oba
Ohun ni mofi gara
No fuga, no fuga
No touch my brain o
No come touch my lane o
And I no want delaying
Before I go jonzing
Before I go jonzing
No touch my brain o
No come touch my lane o
And I no want delaying
Before I go jonzing
Before I go jonzing
Award no dey
For who suffer pass
Owo mi loke
Na you go run am
Wetin I sabi
Na music and lapy
I carry armored tank
Me I bomb Yankee o
44 billion choke their papa
E be like say the boy matter go far
During slack days only my mama
Kosi anybody to le yawa
Don't cancel, I chase
Music turn me addicted
Just get mind take risk
Realize some mistakes
And e no fit delay me
Why e no go pain me
Cus they played me
My brother no go blame me
Cus they played me
Dem dey wyn me
My brother no go blame me
So many too pattern
Different pattern
Some men too kala
And I no fit to para
Cus, no be me get the raba
Iyanu Olohun oba
Ohun ni mofi gara
No fuga, no fuga
No touch my brain o
No come touch my lane o
And I no want delaying
Before I go jonzing
Before I go jonzing
No touch my brain o
No come touch my lane o
And I no want delaying
Before I go jonzing
Before I go jonzing
Written by: Azeez Quayyum Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...