音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Minz
Minz
演出者
詞曲
Daniel Benson
Daniel Benson
作曲家
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
作曲家
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
作曲家
製作與工程團隊
Mike BGRZ
Mike BGRZ
製作人
Jeune Lio
Jeune Lio
製作人

歌詞

[Intro]
(Wo wo)
(Too many things I dey think wo wo)
(I never talk anything wo wo)
(Hmmm on God)
(This life e sweet but e fit wo wo)
(Man only fit to depend on God)
[Chorus]
I say wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
[Verse 1]
Tell the kele do proper
Get the money, live soft life, ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it’s ice water, ah ah
[Verse 2]
After the club last night, ah
Wake up with hangover, ah
Two kele for my side, ah ah
Wey I no fit recognize
[Verse 3]
Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me hmmm
So they cannot see me
[Verse 4]
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls won ko mi je raw
[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
[Verse 5]
They hating on my ambition
Girls love me ‘cause I am too sure
I know she’s naughty by nature
I love her ‘cause I’m on mixture
So is a different vibration
[Verse 6]
Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
[Chorus]
Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
[Verse 7]
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls wan finish me raw
Written by: Daniel Benson, Emeka Akumefule, Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Adedolapo Aminu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...