album cover
Ipray
2
Music
Ipray 由 Independent 於 2024年8月26日發行,收錄於專輯《Raw Gospel (Righteous and Worldly) - EP》中
album cover
發行日期2024年8月26日
標籤Independent
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM

積分

歌詞

I be girls demwho?
Ain't gon lie say Jahs by my side
When I'm wrong or when I'm right
Jah forgive me never leave my side
When I'm smoking I'm mostly high
Ain't gon lie say Jahs by my side
When I'm wrong or when I'm right
Jah forgive me never leave my side
When I'm smoking I'm mostly high
I'm not ah most high
So I cast and bind
Make I no die
Before my enemy time
Enemy try but dem
Fail multi times
You know how many times
That we had sad nights
Oya who dem be who dem be
Shey you nor dey see
I be Jesus pikin
And no matter where I go e
Dey mount with me
Everybody knows
That I'm blessed with this
Oya who dem be who dem be
Shey you nor dey see
I be Jesus pikin
And no matter
Where I go e dey mount with me
Everybody knows
That I'm blessed with this
Lord iPray iPray
When the people block my way
20 men go fall that day
If dem think say nah play I dey
Come block my way
Lord iPray iPray
When the people block my way
20 men go fall that day
If dem think say nah play I dey
Come block my way
When I'm singing songs
O my most high
A lot of people think
I'm so high
Cuz of the blessing
Wey dey blow mind
But I no mind gotta clean mind
And nah why I pray
When evil thing dey my way
Make the thunder strike that day
Make I no go kick bucket
And nah why I pray
When evil thing dey my way
Make the thunder strike that day
Make I no go kick bucket
Mian from earth
Ain't gon lie say Jahs by my side
When I'm wrong or when I'm right
Jah forgive me never leave my side
When I'm smoking I'm mostly high
Ain't gon lie say Jahs by my side
When I'm wrong or when I'm right
Jah forgive me never leave my side
When I'm smoking I'm mostly high
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...