album cover
Remember
10
Music
Remember 由 So sound Entertainment 於 2024年9月25日發行,收錄於專輯《Remember - Single》中
album cover
發行日期2024年9月25日
標籤So sound Entertainment
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM94

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Oluwarichie
Oluwarichie
演出者
詞曲
Olatunde Richard
Olatunde Richard
作曲家

歌詞

I could remember when they say i no fit
I could remember when they say they dont know me
Could remember when they say i be nothing
I could remember when they say my story
I could remember when they let me down
I could remember when my brother last me 2k
I could remember when they dem say dem know me
I could remember when they say i be nothing
I dey hear them, i no send them
I no fit lie aah, i no dey lie aah
As i no send them, omo e go pe nbe
I no dey lie aah, whalla ta whalla
To ban binu rora soro
To ban monu loma moyun
Ta ba jade ko ya moyun
Won ti ro pe mole pa gun
To ban binu o ma se yun
To ba monu lo moyun
To ba jade ko mo yun
Gbogbo wa ko la ma de yon
Me i no get my vibe right, but i know what i'm saying
But i know how i'm feeling, but i know what i'm saying
(I know wetin i dey talk)
Me i no get my vibe right, but i know how i'm feeling
But i know what i'm saying, but i know what i'm saying
(I know wetin i dey talk)
I dey hear them, i no send them
I no lie aah, i no dey lie aah
As i no send them, omo e go pe nbe
I no dey lie aah, whalla ta whalla
I know wetin i dey talk
I know wetin i dey talk
O wun oju ti e enu o le so
I no dey hear wetin dem dey talk, i no dey hear wetin dem dey talk
Written by: Olatunde Richard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...