積分

演出藝人
Usmanial Vibez
Usmanial Vibez
演出者
詞曲
Imole Ikorodu
Imole Ikorodu
詞曲創作
製作與工程團隊
Showlex
Showlex
製作人

歌詞

Showlex the gifted one
Moti ready lati face eh
The journey be like game here
I work hard to be a man not to be a slave
To sleep sef don hard sebi na me dey run the race
Normal normal I dey face am sebi na me dey feel the pain
This life na vanity
I'm ready to face the journey
Life hard here ko funny
Sometimes oma celebrate
And sometimes oma face sapa
Sometimes oma bomb odindin ose kan ole mari maga
Toba wun e ko face e
Toba wun e kofi werey port e
Enough is enough miole mase religion kintu wama face e
Toba ya mafi religion sile face e pelu aseje
Different story different pain sebi na me go still run the race
Ewa ni kinma sober sebi na me still dey feel the pain
If your soap still dey inside plastic bro rora losun
Cause you are not ready everybody face their battle
The journey of life hard gan mo face e ni 2019
2022 moni accident ti mio mo pe mole survive
2023 I lost my dad
Everybody just dey gas
Gas left and right as omope miode fe loose guard
But normal normal mo face e
Emi na ready lati chase e
Cause no money to fall at omo iyami mofi werey port e
Blood in my eyes monfi para fin je aseje
Mowa kala wonu yankee
Mo faraki wo Facebook
Mo bond many site e come be like say I dey owe person
Fight many battle still yet miode gbera se
Mo we kankan fifty-five lodo still yet miode gbera se
Then I call my mum to pray
This blessing don dey late
Shodigba tinba toku ni yee keto dide
Garri laro Garri losan fi werey port e toba dale
I no fit forget 2023 when I lost my dad
RIP to my dad
Wa!!
I face many things for life only Jah fit bless me
But me self no panic as omope wey come from the trenches
Moni lati fi werey port e
But anyhow e be God dey
Emi ni vibe
Wa! Wa! Wa!
Showlex the gifted one
Written by: Imole Ikorodu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...