音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
Mahriisah
演出者
Princess Makonor
主唱
詞曲
Princess Makonor
詞曲創作
製作與工程團隊
Damilola Temitope Adeyemi
製作人
Suka Andrew
混音師
歌詞
No no no
Mahriisah
All i needed was your love
You promised from the start na
Say you go dey for me
Say you go fight for me
Now you don go looseguard
Upon everything wey you talk
Say you go dey for me
Say you go fight for me
I've been through this before
I been think say I dodge bullet
But you turned out worse
Why you play me like this
Ewo ewo ewo
I've been through this before
I been think say I dodge bullet
But you turned out worse
Why you play me like this
Believe me or leave me
I know what i see
I see the future coming
So no dey whyne yourself
Believe me or leave me
I know what i see
I see the future coming
So i beg you no dey whyne yourself
whyne yourself
My heart is gold but you are making it cold
You sef you know
Wetin you do no goood
I no dey sleep for night
Everyday vigil
But you no send me
You no rate me
Ra ra ooo
I've been through this before
I been think say I dodge bullet
But you turned out worse
Why you play me like this
Ewo ewo ewo
I've been through this before
I been think say I dodge bullet
But you turned out worse
Why you play me like this
Believe me or leave me
I know what i see
I see the future coming
So no dey whyne yourself
Believe me or leave me
I know what i see
I see the future coming
So i beg you no dey whyne yourself
No dey whyne yourself
No dey whyne Yourself
No dey whyne yourself
No dey whyne Yourself
So i beg you no dey whyne yourself
No dey whyne yourself
No dey whyne Yourself
No dey whyne yourself
No dey whyne Yourself
So i beg you no dey whyne yourself
Believe me or leave me
I know what i see
I see the future coming
So no dey whyne yourself
Believe me or leave me
I know what i see
I see the future coming
So i beg you no dey whyne yourself
Whyne yourself
Written by: Princess Makonor