album cover
Pull Out
5
Music
Pull Out 由 BLU MUSIC INTERNATIONAL 於 2024年11月1日發行,收錄於專輯《Star Veektory - EP》中
album cover
發行日期2024年11月1日
標籤BLU MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM101

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Star Veektory
Star Veektory
演出者
詞曲
Victory Oluchukwu Odagwe
Victory Oluchukwu Odagwe
詞曲創作
製作與工程團隊
Adibs
Adibs
製作人
Olori Alexander
Olori Alexander
混音師

歌詞

One wey dey do me better
Body like wine
High me pass Hennessy
Way me ah fall for your love
No go fear cause na only you I dey see
Hold me close to your heart
I know say you gat me
And I go dey for you
No go play with your love never
Wetin go put asunder no dey alive
What manner of loving is this?
Before the rain fall , l'll be by your side
And take every drop off you
This true loving no stormy weather
For the people wey question my peace
No dey find wetin no dey for your side
My choice e no be for you
Where gbege dey
We dey pull out now
Pull out now
Pull out when you see say the matter
You don pass am
E no Carter
Nobody wey fi off the light nah
Who born ya
Yeah we brighter
E be Jah wey dey lead any day
Anytime wey I come through
So you know say I gat you
No fi looseguard
As I dey like this
Na my heart you don thief like this
And as we dey like this
For your love I go shoot no go miss
As I dey like this
Na my heart you don thief like this
And as we dey like this
Na your side I go dey like leach
What manner of loving is this?
Before the rain fall , l'll be by your side
And take every drop off you
This true loving no stormy weather
For the people wey question my peace
No dey find wetin no dey for your side
My choice e no be for you
Where gbege dey
We dey pull out now
Pull out now
Pull out when you see say the matter
You don pass am
E no Carter
Nobody wey fi off the light nah
Who born ya?
Yeah we brighter
E be Jah wey dey lead any day
Anytime wey I come through
So you know say I gat you
No fi looseguard
As I dey like this
Na my heart you don thief like this
And as we dey like this
For your love I go shoot no go miss
As I dey like this
Na my heart you don thief like this
And as we dey like this
For your love I go shoot no go miss
Written by: Victory Oluchukwu Odagwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...