歌詞
Ahhh, ahhh
Rap cardinal
Ahhh, ahhh
As you Dey hustle brother try Dey pray for grace on God
Imakwa no be over hustle wey Dey make a **** stay on top.
Ego ikpaa with akonuche melu idi ka ibe, iwee chee noo by strength my guy?
Everyday man Dey get muller, ego juu cooler make a nobody stress my life
I’ve been working inside
Cruise and vibes on the outside,
Just positivity no negativity, I’m on my trips on this side.
Super cool boy from the east side
Money minded ama no cap,
Say what you want from me, fake or you real to me only my God sabi pass
Eeehhhhh
I can never ever settle for the little no no no,
Any angle where the money dey me sef I go follow
Steady paper chasing steady balling on a low low low,
No Dey put me on if no be work or money don doh doh
I can never ever settle for the little no no no
Any angle where the money dey me sef I go follow
Steady paper chasing steady balling on a low low low
No Dey put me on if no be work or money don doh doh
Way
Switch off the lane, ayi adaputago 2sec, nobody go fit to harm me… On God
Bye bye to the old bad days Akpa mens na adinu very empty… on God
Tip-tap anyi abata shutdown, shey u know as e dey be ma anyi pia Win… on God
You can’t defeat us highest u join us, osokwa gi welu tactics… On God
Big shame to the very fake friends wey no believe in my grace and ma hard work… on God
Both the ones wey Dey gimme fake likes for the gram, fb ya na TikTok… on God
No matter wetin dem talk for the back, for ma front ah Dey giddem high tension… on God
Ah no Dey find problem never cross my lane or you joke with my treasures… on God
Na the reason ah Dey work very hard till mbute 60 BTC… on God
Ah jus want to Dey rule my world na nkea aburo ochichi APC… on God
Achorodim any mata wey go land my Nyash for the state CID... on God
All the working ah Dey put for the night for the money to Dey come TDB… on God
Way
As you Dey hustle brother try Dey pray for grace on God
Imakwa no be over hustle wey Dey make a **** stay on top
Ego ikpaa with akonuche melu idi ka ibe, iwee chee noo by strength my guy?
Everyday man Dey get muller, ego juu cooler make a nobody stress my life
I’ve been working inside
Cruise and vibes on the outside
Just positivity no negativity, I’m on my trips on this side
Super cool boy from the east side
Money minded ama no cap
Say what you want from me, fake or you real to me only my God sabi pass
Eeehhhhh
I can never ever settle for the little no no no
Any angle where the money dey me sef I go follow
Steady paper chasing steady balling on a low low low
No Dey put me on if no be work or money don doh doh
I can never ever settle for the little no no no
Any angle where the money dey me sef I go follow
Steady paper chasing steady balling on a low low low,
No Dey put me on if no be work or money don doh doh
Written by: Ekene Wisdom Ndukwe


