音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Drakare
Drakare
演出者
Maikon West
Maikon West
演出者
Baron Jay
Baron Jay
演出者
詞曲
Oni Michael Adetomiwa
Oni Michael Adetomiwa
作曲
Baron Luther-King Japhets
Baron Luther-King Japhets
作曲
Dooyum Abaa Kingsley
Dooyum Abaa Kingsley
作曲

歌詞

Chorus:
You don save me now from my enemies yeah
When i run to you
You dey cover me yeah
You don save me now from my enemies yeah
When i run to you
You dey cover me yeah
Sho mi o
iwo lo n sho mi
Baba lo n sho mi
Dem be won try me o
Sho mi o
Iwo lo n sho mi
Baba lo n sho mi
Dem be won try me o
Verse 1
As I dey read psalms 91
God don show me say him Don cover my back before I gave my life to him when I was 21
And I know say him go follow me for this bloody streets after I pass 31
Cuz I know say enemies no fit to gather me
As I carry holy ghost nobody fit to Para me
All the situations wey jaga no fit to jaga me
Even Kala for kalashnikov no fit to gbana me
I no too,dey send anybody wey dey disguise
I no fit to fear the enemy and all of him guys
No weapon fashion against will prosper for my demise
I no just dey boast you no fit do me any shimgbain
Definitely,superiorly, God is with me
Evidently, spiritually you can feel it
Imminently, immediately ama seal it
Physically, evidently he has done it
Chorus:
Sho mi o
iwo lo n sho mi
Baba lo n sho mi
Dem be won try me o
Sho mi o
Iwo lo n sho mi
Baba lo n sho mi
Dem be won try me o
Verse 2
Who dey check am? (who?!)
Who dey feel am? (who dey?!)
I listen fir d word and then I walk it oh
‘Cause as I trust in the word e nuh fit to fail no no
Say na who be the baga wey wan put me on the run?
Babylon a japa when dem see the caravan, mm
Rolling with the Heavenly Army
Aka Chukwu heavily on me
Cause Jizzle man a move with d Almighty
Ain’t nobody badder than
Losing isn’t likely, Jah made me a winner man
I know
His word be lifting up the road (yeah yeah)
So I take rest in my soul cause I know say you got me oh
Because I know your word e sure me o, yeah yeah.
Chorus:
You don save me now from my enemies yeah
When i run to you
You dey cover me yeah
You don save me now from my enemies yeah
When i run to you
You dey cover me yeah
Sho mi o
iwo lo n sho mi
Baba lo n sho mi
Dem be won try me o
Sho mi o
Iwo lo n sho mi
Baba lo n sho mi
Dem be won try me o
Written by: Baron Luther-King Japhets, Dooyum Abaa Kingsley, Oni Michael Adetomiwa
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...