積分

詞曲
Olasheni Taofeek Makinde
Olasheni Taofeek Makinde
詞曲創作

歌詞

Orr Yes
Hehehe
Ohh ohhh ohhh
Or yeah
ESO fun Omo yen
Pe ko bere Jo
Every other day motun gbe Gbedu dey
ESO fun omo yen pe ko bere jo
Every other night motun gbe gbedu dey
Fine fine lady dey my side
Fine fine fine Kele Dey my side Edu YE
Fine fine wele dey my side
Fine fine fine Kele Dey my side Edu dey
Everyday and night wonma gbomi ohh
When I sing for the radio wonma gbomi ohh
I Dey pray to God
Them won know
Wetin man dey worry ohh
Superman pon my chest
Many many bills way I chest
I want Millie Millie
I want Billie Billie
Be like say me I dey un-pressed
See your Kele want my cell
Everyday I dey give am for my cell
Instagram girls wanna reel
When ah dey on my reels
Say your booty bad bad biti jelly
Omo ele wetin want for my relly
Na me and you na me and you
I'm talking through your eye wait baby
I'm stressed
So fun Omo yen
Pe ko bere Jo
Every other day motun gbe Gbedu day
Eso fun Omo yen
Pe ko bere Jo
Every other night motun gbe Gbedu dey
Fine fine lady dey my side
Fine fine fine Kele Dey my side Edu YE
Fine fine wele dey my side
Fine fine fine Kele Dey my side Edu dey
Say you be my G yeah yeah
Say you be my G yeah yeah
ESo fun Omo yen
Pe ko bere Jo
Every other day motun gbe Gbedu dey
Eso fun Omo yen
Pe ko bere Jo
Every other night motun gbe Gbedu dey
Fine fine lady dey my side
Fine fine fine Kele Dey my side Edu YE
Fine fine wele dey my side
Fine fine fine Kele Dey my side Edu day
Written by: Olasheni Taofeek Makinde
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...