歌詞
A no be woman trailer o 4x
E no be me do myself o
E no be me preg myself o
E bi one man sugar my brain
He give me belle and run away.
E no be me do myself o
E no be me preg myself o
E be one man wey buss my brain
He give me belle and run away
Look me well before belle I be virgin o
Before pikin without Papa I be virgin o
If I could turn the hands of time
Maybe things go be different o
But today am proud of myself, I no do crime
CHORUS
A no go walk in sha sha shame (Daabi)
No be me you for blame blame blame (Daabi)3×
I no go walk in sha sha shame (Daabi)
No be me you for blame (Daabi)
See the body
No be second hand o
See the bumper
E still dey bounce o
Body dey appreciate
No dey depreciate
Na your fellow man cause am
He say ibi mistake
Na your fellow man wey cause am eee
Na your fellow man wey do am
Na your fellow man wey tell me say make I gbele give am he go marry me.
Look me well before belle I be virgin o
Before pikin without Papa I be virgin o
If I could turn the hands of time
Maybe things go be different o
But today am proud of myself, I no do crime
CHORUS
A no go walk in sha sha shame (Daabi)
No be me you for blame blame blame (Daabi)3×
I no go walk in sha sha shame (Daabi)
No be me you for blame (Daabi)
Hear my story o before you judge me o
You think me I dey craze o
Wey I dey make loose o
Person wey begin dey talk say baby baby mind the gutter
Na same person change color dey come push me into the gutter
So don\'t blame me o
Don\'t blame me o
Don\'t blame me o
Don\'t call me woman trailer o
Don\'t blame me o
Don\'t blame me o
Don\'t blame me o
A no be woman trailer o
CHORUS
I no go walk in sha sha shame (Daabi)
No be me you for blame blame blame (Daabi)3×
I no go walk in sha sha shame (Daabi)
No be me you for blame (Daabi)
A no be woman trailer o 4x
Written by: Ak Songstress