album cover
Confession
1,507
Afro-Beat
Confession 由 SAMAD MUSIC WORLDWIDE 於 2024年11月29日發行,收錄於專輯《 》中CONFESSION / LUBU LUBU - Single
album cover
發行日期2024年11月29日
標籤SAMAD MUSIC WORLDWIDE
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM103

音樂影片

音樂影片

積分

詞曲
Samad Abiola Salaudeen
Samad Abiola Salaudeen
詞曲創作

歌詞

Na we kidnap jibola for junction
Can't remember what color was the cross tour
Tell am make e fem shut up don't talk
Comot the car, show am pistol e body con soft
Put am for the back of the trunk
Cover hin mouth with hin cloth
Jibola dey in shock
Me I dey lap for the front
Na me dey call the shots
I dey match am with force
We do this for a living proudly
Adigunjale ole Qing madi
How many victims roughly bi 30
Awon ti family won o guide la ma n ri jigbe sadly
Many many ransom ta ti collect
Beautiful ladies many handsome boys can't recollect
Many many adults ta ti oppress
Many many hands up ta fi werey fo fence
E wo biti mo ti bara mi n sin
Only if I had listened
Jagidijagan o ma bimo re lai lai oo
Ewon na prison
E wo biti mo ti bara mi n sin
Only if I had listened
Baba so so so Iya wi wi wi oo
Ewon na prison
Wear am 500 from the back
Jibola pariwo yee bobo shut up if you shout
Wetin you go chop capo n soro sho le daun
Then Larry start to dey wire hin Ogo with igbarun
E say e no dey chop I say your eye go see wennn
Dey form Hard guy your papa go still learn
No one is coming to save you wo bobo ko si yen
Dey look me with bad eye imoran Ota o ni she
Layemi
O n bere why me
You dey use cross tour shawa sin won wayeni
Awa na fe freshii na abi you dey whine me
How far who we go call for the ransom money
Give am phone make hin call hin daddy or mummy
Hello mummy hello she n gbomi
Dem don kidnap me jibola omo mi
E wo biti mo ti bara mi n sin
Only if I had listened
Jagidijagan o ma bimo re lai lai oo
Ewon na prison
E wo biti mo ti bara mi n sin
Only if I had listened
Baba so so so Iya wi wi wi oo
Ewon na prison
Comot for hin room Larry lock am
If you get magic harry pot am
Ebi a pa e go shock am
Larry I dey go iyoku dola
I put him in your hands now
Secure Gbogbo entrance
Larry Una no be friends
No borrow him your ears now
Shey patrol lemeta
Make the last time no repeat itself
Next morning I say make I Dey go abete
Ni hilux ati Korope ba park mo mi legbe
I no order for Uber abi who be this men dem
Constable dele handcuff da ke arrest e
Mode station I ask Larry hin part of the story
E say jibola call am Egbon Larry woss wobi
I get like 2milli inside my palmpay
I'll give right away just let me be going
E wo biti mo ti bara mi n sin
Only if I had listened
Jagidijagan o ma bimo re lai lai oo
Ewon na prison
E wo biti mo ti bara mi n sin
Only if I had listened
Baba so so so Iya wi wi wi oo
Ewon na prison
Written by: Ayopelumi Olatunji, Samad Abiola Salaudeen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...