album cover
GLE
55
非洲流行樂
GLE 由 Boy Tizi 於 2024年12月10日發行,收錄於專輯《 》中GLE - Single
album cover
發行日期2024年12月10日
標籤Boy Tizi
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM113

積分

詞曲
Boy Tizi
Boy Tizi
詞曲創作

歌詞

Hmm Scarr hit hard
Tear GLE ( Your mind go dey)
I go tear ( I go tear GLE)
Tear GLE ( Your mind go dey)
I go tear GLE
I don tay for the journey
I know say gbekereke no go dull me
Feeling good with this money
And I go spend it rocking your body
Touching your waist play like icardi
Absent for place wey dem dey party
Spend the night bombing like isis
Touching money no more in crisis
I no dey look prices
Drop btc
Take it easy
The more you look the less you can see
Any country
As e don be
Cashout too sure so no dey dull me
Drop btc
Take it easy
The more you look the less you can see
Any country
As e don be
Cashout too sure so no dey dull me
Tear GLE
(Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
My money too long abeg
You no go stop me I swear
I no dey roll with cartel but if you fuck up men mount I swear
Try do the calms
Yawa don gas
Aza don lock but I don set pass
Me and guys
Sure contact
If I no get the aza you go just just meet Max
Drop btc
Take it easy
The more you look the less you can see
Any country
As e don be
Cashout too sure so no dey dull me
Drop btc
Take it easy
The more you look the less you can see
Any country
As e don be
Cashout too sure so no dey dull me
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Tear GLE (Your mind go dey ehn I go tear GLE)
Written by: Boy Tizi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...