album cover
Halima
3
Music
Halima 由 Emexi 於 2024年12月25日發行,收錄於專輯《 》中Halima - Single
album cover
發行日期2024年12月25日
標籤Emexi
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

積分

演出藝人
Emexi
Emexi
演出者
Chiemelie Emmanuel
Chiemelie Emmanuel
和聲
詞曲
Uchechukwu Ihejiene
Uchechukwu Ihejiene
作曲家
製作與工程團隊
KAMA
KAMA
製作人
Alidab Thetime
Alidab Thetime
工程師

歌詞

100 percent, I de negotiate o
Gimme a chance I go calculate o
Cos I love this feeling
You bring to me
Your body hot, ma lo suffocate o
For this your love, I be Jackie Chan o
You know you got me diving
In your ocean
I need your loving
(Halima)
Softly baby
(Halima)
Baby jowo soke
(Halima)
Make we Jeje de manya o yeah
I need your loving
(Halima)
Softly baby
(Halima)
Baby jowo soke
(Halima)
Make we Jeje de manya o yeah
Only you only you yeah
Only you wey dey flex my soul
Only you only you yeah
Only you wey dey flex my soul
Tick tock, tick tock, when you whine it
I'll be the ship, you're the captain (oloun)
Dem other girls, dem de envy
Cos you got me, and I got you uh yeah
Sapele water fit to carry me go
Wetin you do me, baby me I don't know
Dem say na juju wey you put inside soup (oh no)
I need your loving
(Halima)
Softly baby
(Halima)
Baby jowo soke
(Halima)
Make we Jeje de manya o yeah
I need your loving
(Halima)
Softly baby
(Halima)
Baby jowo soke
(Halima)
Make we Jeje de manya o yeah
Only you only you yeah
Only you wey de flex my soul
Only you only you yeah
Only you wey de flex my soul
Written by: Uchechukwu Ihejiene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...