album cover
Shade
15
Afro-Beat
Shade 由 Ghetto Boy Inc. ONErpm 於 2024年12月24日發行,收錄於專輯《 》中Alubarika
album cover
專輯Alubarika
發行日期2024年12月24日
標籤Ghetto Boy Inc. ONErpm
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM132

積分

演出藝人
Matthew Oluwasomiji (SojiStar)
Matthew Oluwasomiji (SojiStar)
和聲
詞曲
Oluwatosin Samuel Bello
Oluwatosin Samuel Bello
詞曲創作
製作與工程團隊
Matthew Oluwasomiji (SojiStar)
Matthew Oluwasomiji (SojiStar)
混音師

歌詞

(Atẹwọ At'àriwo, f'ọmọ to sabi)
(Soji-ji)
Shebi na me, that boy they shade
But, I thank God for his grace
Life is a rollercostar
And i wanna be great
And I don run many race
(And I don run many race)
Sapa don show me shege
And I don learn many things
So many pain, before gain
And I no like ripping
But it's not all of the same
Omo Ologo daya, ninu gabazin
Wonni mo n trend lori Magazine
Slow Poison no be Assassin
Omo Ologo daya, ninu Magazine
Hustle mi ni mo f'ara si
Them say make i go back home, so i go hard
I dey lane
No dey cross
Some people sef kò ṣe trust
Some Pastor sef dem be false
If your mind no do
Talk no be force
Ọmọìyá mi, why you dey dull
This life na one, no be plus
2024 my year, ọdun mò promise ìyà mi niyẹn oh
Wọn sọpe, bo ṣe ma jẹ ni kó ye mì
But, O'sure funmi pè kó lè yẹ
(Uh)
Say say say say say, kọ nà fìn ṣ'ẹwó
Don't cross my lane, ò má jẹ Elbow
Can't stop my grace, cause I'm from Ghetto
Superhero
Shebi na me, that boy they shade
But, I thank God for his grace
Life is a rollercostar
And i wanna be great
And I don run many race
(And I don run many race)
Sapa don show me shege
And I don learn many things
So many pain, before gain
And I no like ripping
But it's not all of the same
(Uh-Uh,Uh)
Omo Ologo daya, ninu gabazin
Wonni mo n trend lori Magazine
Slow Poison no be Assassin
Omo Ologo daya, ninu Magazine
Hustle mi ni mo f'ara si
Them say make i go back home, so i go hard
Omo Ologo daya, ninu Magazine
Hustle mi ni mo f'ara si
Them say make i go back home, so i go hard
2024 my year, ọdun mò promise ìyà mi niyẹn oh
Wọn sọpe, bo ṣe ma jẹ ni kó ye mì
But, O'sure funmi pè kó lè yẹ
(Uh)
Say say say say say, kọ nà fìn ṣ'ẹwó
Don't cross my lane, ò má jẹ Elbow
Can't stop my grace, cause I'm from Ghetto
Superhero
Say say say say say, kọ nà fìn ṣ'ẹwó
Don't cross my lane, ò má jẹ Elbow
Can't stop my grace, cause I'm from Ghetto
Written by: Oluwatosin Samuel Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...