album cover
Why
15
Afro-Beat
Why 由 bigprecords 於 2025年1月17日發行,收錄於專輯《For A Reason》中
album cover
發行日期2025年1月17日
標籤bigprecords
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM106

積分

演出藝人
Derrick Senam Kwadzo Dwamena
Derrick Senam Kwadzo Dwamena
聲樂和聲
詞曲
Derrick Senam Kwadzo Dwamena
Derrick Senam Kwadzo Dwamena
詞曲創作
製作與工程團隊
Klasizk Beatz
Klasizk Beatz
製作人
Swatybeatz
Swatybeatz
混音師

歌詞

[Intro]
Big D get doings ou yeah
[Verse 1]
No dey leave me on read
Why is your number busy?
Baby, these days you be acting fishy
Maybe I'm overthinking
Who be that wey dey call you baby?
Calling you sweetie baby
My baby get baby
Oh this one too pain me
[Chorus]
I no know wetin I no do for you oh ah
I no know wetin I go do for you oh ah
Wetin I do?
Wetin I do to you?
You dey make I confuse, I want to know why
[Refrain]
You dey treat me like a fool (I want to know why)
Why cheat on me with a friend? (I want to know why)
Why tell so many lies?
Oh no you no dey try
How dare you do me bad, I want to know why
[Verse 2]
Sweetie
Na you I wan wed
Na you I wan marry
Anything you do dey make I go crazy
You dey make I dey tonongo tonongo give me charcoal
I no fit to handle this yeah
You no dey try baby
Ughhhh
[Chorus]
I no know wetin I no do for you oh ah
I no know wetin I go do for you oh ah
Wetin I do?
Wetin I do to you?
You dey make I confuse, I want to know why
[Chorus]
I no know wetin I no do for you oh ah
I no know wetin I go do for you oh ah
Wetin I do?
Wetin I do to you?
You dey make I confuse, I want to know why
[Refrain]
You dey treat me like a fool (I want to know why)
Why cheat on me with a friend (I want to know why)
Why tell so many lies
Oh no you no dey try
How dare you do me bad, I want to know why
[Outro]
Why tell so many lies
Oh no you no dey try
How dare you do me bad, I want to know why
Written by: Derrick Senam Kwadzo Dwamena
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...