音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
Shoday
演出者
Soundz
演出者
Esther Chineye
和聲
詞曲
Shodade Solomon Segun
作曲家
Samuel Idowu Oluwadarasimi
作曲家
製作與工程團隊
Funwon
製作人
Spyritmix
混音師
歌詞
[Intro]
It's the Billion boy
Soundboy fi the gyal dem
Fun wọn!
[Chorus]
Baba
A dupẹ lọwọ yin
Blessings fall on me
Jaye
Bottles all on me
Sapa o dọdọ mi o
Baba
A dupẹ lọwọ yin
Blessings fall on me
Alubarika plenty lọdọ mi
Sapa o dọdọ mi o
[Verse 1]
I'm living my life
I no get plenty
Wetin I get, e to mi
Could have been worse
With all the ṣege
Wey the mandem dey show me
But ẹ ṣ'Oluwa
They dey wonder how I dey do am
Them be looking for the formula
Them dey google am
They dey pursue am
[PreChorus]
No pressure (No pressure me)
No tension (No tension me)
O mọ idan (Idan gbe idan mi)
Yé leṣan (Leṣan mọ mi)
No pressure (No pressure me)
No tension (No tension me)
O mọ idan (Idan gbe idan mi)
Mo ni yé ma leṣan (Leṣan mọ mi)
[Chorus]
Baba
A dupẹ lọwọ yin
Blessings fall on me
Jaye
Bottles all on me
Sapa o dọdọ mi o
Baba
A dupẹ lọwọ yin
Blessings fall on me
Alubarika plenty lọdọ mi
Sapa o dọdọ mi o
[Verse 2]
No fake love for my side no more
No near boys if you can't show love
If you no dey for me, get away from me
Koṣi
No dey cause hold up
Jẹ n riwaju (Jẹ n see front)
Anything I do (Dem discuss)
Ko le rẹ mi (Ma fun wọn)
If you can't handle me (Kẹ give up)
[Verse 3]
Story (Story)
Story (Story)
Say na God get the glory (Glory)
Slowly (Slowly)
Or surely
Dem go cram my music sori (Sori)
Hold me (Hold me)
Hold me, 'cause this happiness pass molly
Nobody holy
So the blessings pass irú mi
[PreChorus]
No pressure (No pressure me)
No tension (No tension me)
O mọ idan (Idan gbe idan mi)
Yé leṣan (Leṣan mọ mi)
No pressure (No pressure me)
No tension (No tension me)
O mọ idan (Idan gbe idan mi)
Mo ni yé ma leṣan (Leṣan mọ mi)
[Chorus]
Baba
A dupẹ lọwọ yin
Blessings fall on me
Jaye
Bottles all on me
Sapa o dọdọ mi o
Baba
A dupẹ lọwọ yin
Blessings fall on me
Alubarika plenty lọdọ mi
Sapa o dọdọ mi o
[Outro]
Fun wọn!
Written by: Samuel Idowu Oluwadarasimi, Shodade Solomon Segun


