積分

演出藝人
Gabana Ranking
Gabana Ranking
聲樂
詞曲
obasuyi erhunse isaac
obasuyi erhunse isaac
作詞
製作與工程團隊
Gabana Ranking
Gabana Ranking
製作人

歌詞

Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Ma riè mwin tan tan
I nó dey let anything bother me
who no go no know how the thing Dey go
who no go no know oo how the thing Dey go
Nó get as how e Dey be pass o Ma riè mwin
Nó get as how e Dey be pass o Ma riè mwin
Demma want to know how we Dey get am clear
Demma wan know the scope
How my muscle Dey flex
Dem wan use telescope
Unto tester want to check am
But nobody haffi know
Say I give them last card check up
Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Ma riè mwin tan tan
I nó dey let anything bother me
Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Ma riè mwin tan tan
I nó dey let anything bother me
Àgbon yé wè na Ekonokho
So make you Nó Dey check your time with another man clock Make you just dey do you thing o my brother mafo mafo
Nó my white with your potópotó Me no get any skeleton I Dey hide for cupboard
Life is for the living I’m on the cruising convoy
Big up all my brothers wey come straight from okhoro
This is a reminder say àgbon rien rien Gbe eh eh
Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Ma riè mwin tan tan
I nó dey let anything bother me
Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen
 Ma riè mwin tan tan
I nó dey let anything bother me
Written by: obasuyi erhunse isaac
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...