音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Boi Heartless
Boi Heartless
演出者
Bright Eze Sunday
Bright Eze Sunday
聲樂
詞曲
Bright Eze Sunday
Bright Eze Sunday
詞曲創作
Ikemefuna Nwamonye
Ikemefuna Nwamonye
詞曲創作
製作與工程團隊
Mikaba Beatz
Mikaba Beatz
製作人

歌詞

Oh yah oh yeah
Oh yah oh yeah
Oh yah oh yeah
Don't worry
GboGbo nise' medically you are good for me
(oh yeah)
I applaudise for the way you dey carry yourself
So sexy
Only you na two pesin
Finishi me no mercy
Share me your location
Make I pick you
Immediately
Delay can be so deadly
Not taking any chances
I can see
Everything I like
And Everything I want (Ahaheeah)
Everything I need
And Everything I like (Ahaheeah)
E dey your body
E dey for your body
See am for your body
Plenty for your body
E dey your body
E dey for your body
See am for your body
Plenty for your body body
Gbewa
Omoge oloson gbewa
Omoge Oloson gbewa
She's a bad girl Like tiwa like tiwa
So Stylish
I love to dey watch her movies
She show me wetin I wan see
She sabi tickle my fancy my fancy
So sexy
Only you na two pesin
Finishi me no mercy
Share me your location
Make I pick you
Immediately
Delay can be so deadly
Not taking any chances
I can see
Everything I like
And Everything I want
(Ahaheeah)
Everything I need
And Everything I like (Ahaheeah)
E dey your body
E dey for your body
See am for your body
Plenty for your body
E dey your body
E dey for your body
See am for your body
Plenty for your body body
Written by: Bright Eze Sunday, Ikemefuna Nwamonye
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...