album cover
KEEP GOING
3
Alternative
KEEP GOING 由 AwonBoom 於 2025年1月31日發行,收錄於專輯《VIBEZ AND INSHA ALLAH》中
album cover
發行日期2025年1月31日
標籤AwonBoom
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM73

積分

演出藝人
Mr Lanpad
Mr Lanpad
男低音
詞曲
Saka Rhamon Ishola
Saka Rhamon Ishola
詞曲創作
製作與工程團隊
Ykholybeatz
Ykholybeatz
製作人

歌詞

As U dey hot
Make you no go let ham cold
Cuz if e cold
Human being ma sho fofo
As U dey hot
Make you no go let ham cold
Input your charger
Make the battery no go low
Only you nah for your self
Keep going just don't relent
Mama sope omah set
I don't know boshe maje e
Nah them go say u no Sabi
Them still cap you big rubbish
All because say no money
Won mah sope ko koshii
Koso gbon to le da
Kosi iwa tolewu
O de le tewon lorun
O de le taye lorun
Koso gbon to le da
Kosi iwa tolewu
O de le tewon lorun
O de le taye lorun
I no go foh for their drama
I'm just here for the paper
Ton ba pemi ki waja
Momah gbe won sepe fam
Them no see me when I'm sad
Only see me when I smile
Many **** wey don pah
Aje n gbo I dey alive
Increase my Pay
Decrease my pain
Increase my gain
Defeats my lame
Pass me the ewe
Make I feel away
Even sunny day **** getting paid
Koso gbon to le da
Kosi iwa tolewu
O de le tewon lorun o
O de le taye lorun o
Koso gbon to le da
Kosi iwa tolewu
O de le tewon lorun o
O de le taye lorun o
Written by: Saka Rhamon Ishola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...