音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Omizzy
Omizzy
主唱
詞曲
Ibukun Samuel Ewetuga
Ibukun Samuel Ewetuga
詞曲創作
Mustapha Hassan
Mustapha Hassan
詞曲創作
製作與工程團隊
Salamii TK
Salamii TK
製作人
Michael "Syn X" Nwachukwu
Michael "Syn X" Nwachukwu
混音師

歌詞

[Verse 1]
I've been, I've been in a space ah
Na me know watin I dey face, ah ah ahh
Pull up in a Tesla
This life, I'm alone, a loner
If no be God grace ah
Stand fit never want no failure
Put all of me life on the paper
Working 9 to 5 on a daily, ah
[PreChorus]
The journey don dey tough, then you know whatsuping
Give on to Caesar what Caesar be wanting
Me I thank Jah for the blessings coming
I dey the street say Oluwa lo n ṣọ mi
Everything I do, see the winnings coming
No fit see, no fit see me dulling
You know as the vibe dey go
You go feel am for your body and your soul
[Chorus]
High way
Wetin dey my mind all day
Na the money I dey parole, eh
Tell dem that I'm on my way, ahh ahh
No way
Them no fit to stop my way
Na the money I dey parole, eh
Tell dem that I'm on my way, ahh ahh
[Verse 2]
Them ah try cancel it
Don't know why man get jealous
It's a cruel world we live in
High spirit
Even if na for die minute
Know say match e never finish
[Verse 3]
Feels like have had enough
E no really easy at all
No wan dey hear cho cho cho
Wetin my mama go chop
The story long
This life e na turn by turn
[PreChorus]
The journey don dey tough, then you know whatsuping
Give on to Caesar what Caesar be wanting
Me I thank Jah for the blessings coming
I dey the street say Oluwa lo n ṣọ mi
Everything I do, see the winnings coming
No fit see, no fit see me dulling
You know as the vibe dey go
You go feel am for your body and your soul
[Chorus]
High way
Wetin dey my mind all day
Na the money I dey parole, eh
Tell dem that I'm on my way, ahh ahh
No way
Them no fit to stop my way
Na the money I dey parole, eh
Tell dem that I'm on my way, ahh ahh
Written by: Ibukun Samuel Ewetuga, Mustapha Hassan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...