歌詞
[Intro]
Gbogbo ẹni ma yọnu si ẹ
3plethreat entertainment
Boy Bims on the modaf*cking microphone
Iz going gbẹdu to loyin Jesu
[Verse 1]
Ma ro mi lẹjọ
If no be paper no conversation
Ọmọ yẹn fagbo ambassador
If you no dey feel the music use the door
Baddies dey call me on my cellular
You go see me there if she get bunda
Angelic body spectacular
Mo fẹ fagbo, where my backwoods?
Where my backwoods? where my backwoods at ?
[Chorus]
Wọn le ba mi (Wọn Le ba)
Aṣawo go still marry (Go still marry)
All of us we be virgin (We be virgin)
They wan play me o imagine, Can you imagine?
Wahala be like bicycle, Problem be like tricycle
Sexy ladies love me I love them too
Sexy ladies love me I love them too
Baby if you keep on rolling
I go show you what I can do
I go show you what I can do
I go show you what I can do
Ọmọge, Baby if you keep on rolling
I go show you what I can do
I go show you what I can do
I go show you what I can do
Ọmọge
[Verse 2]
Face card 10/10
Jealousy wọn pọ bend over them
Girl you shining from your toes to your head
Use your fingers scatter my dread
So why, Why we dey waste time ?
Why?
There's nothing like the right time o, right time
If they're hating on us they should let us know
I no fit fear my foes
Wọn le, wọn le
[Chorus]
Wọn le ba mi (Wọn Le ba)
Aṣawo go still marry (Go still marry)
All of us we be virgin (We be virgin)
They wan play me o imagine, can you imagine?
Wahala be like bicycle, problem be like tricycle
Sexy ladies love me I love them too
Sexy ladies love me I love them too
Baby if you keep on rolling
I go show you what I can do
I go show you what I can do
I go show you what I can do
Ọmọge, Baby if you keep on rolling
I go show you what I can do
I go show you what I can do
I go show you what I can do
Ọmọge
[Outro]
Gbogbo ẹni ma yọnu si ẹ
Written by: Israel Lagbokun Olawale


