音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
BHADMAYORS
BHADMAYORS
主唱
詞曲
Samuel Debrah Afful
Samuel Debrah Afful
詞曲創作
Isaac Nii Yemo Odoi
Isaac Nii Yemo Odoi
詞曲創作
Gabriel Addo Mensah
Gabriel Addo Mensah
詞曲創作
Paul Debrah Afful
Paul Debrah Afful
詞曲創作
製作與工程團隊
Ugly
Ugly
製作人
Tough
Tough
製作人

歌詞

[Verse 1]
Person wey know road eno dey stress mm
Make I dey drop address
We no dey waste time on to the next
No fit sleep on my assets
Me ano be their mattress
My vibe sweet now you obsessed
Normally see the lifestyle check
[Chorus]
Stack in my muller
Searching money like water
Afit drown inna the ocean
Nothing dey sweet me pass Lavi da loca
I put my trust in my dealer
[Refrain]
I no want dey do like I too sabi
Hennessy for body, what's gon be gon be
Roll up my Janes tryna find my peace
What I no fit do I just dey resist
[Verse 2]
Cause I just want dey my lane
Concentrate, no complain
I no send anybody for my case give me space
I just want to dey my lane
Ano send anybody oo anybody oo
[Verse 3]
No dey care how you see me
Anyhow you want um
You know say I've been skimming
Now the stars don't align
Everything in order
Don't pull me back my brother
I dey pray for my own my own my own
[Chorus]
Stack in my muller
Searching money like water
Afit drown inna the ocean
Nothing dey sweet me pass Lavi da loca
I put my trust in my dealer
[Refrain]
I no want dey do like I too sabi
Hennessy for body, what's gon be gon be
Roll up my Janes tryna find my peace
What I no fit do I just dey resist
[Verse 4]
Cause I just want dey my lane
Concentrate, no complain
I no send anybody for my case give me space
I just want to dey my lane
Ano send anybody oo anybody oo
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Samuel Debrah Afful
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...