album cover

Fire

140Afro-Beat2025
album cover
Fire 由 Rhythim Music Factory 於 2025年2月14日發行,收錄於專輯《Fire - Single》中
發行日期2025年2月14日
標籤Rhythim Music Factory
語言English
BPM109
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Intro: [Rhythim]
Rhythim Music Factory
Aya yah yah
1-2, 1-2,
je ka choco choco, je ka jigi jaga
Aya yah yah
1-2, 1-2
Verse 1: [Rhythim]
Baby carry fire
Water no fit quench am
Anytime I see her
She dey make me holla wow
Baby na superstar
Super like no other
Jah go bless your mother
Na she wey make this wonder (ah)
The way that you move
When you move (look at the…)
The things that you do
When you do (the way, the way)
The way that you do
Things you do (ehn ehn ehn)
Na fire
The way that you walk (look at the way)
when you walk
The way that you talk
When you talk
The things that you talk oh (look at the way)
When you talk
Na fire ahn ahn
Chorus: [Rhythim]
I dunno oh uh
I dunno how
I wan know uh oh oh
I wan know how
I dunno know uh oh
I dunno know how
But I wan’know uh oh
I wan’know how
How you dey parara pam param para pam
Parara pam param para pam
Parara pam param para pam
Parara pam param para pam
Pam pam
Verse 2: [Rhythim]
You carry (you carry fire for body)
Nobody (no-body)
Baby you only you fit do
And na why I don’choose you
The way you walk (The way you talk)
And na why na only you
Chorus: [Rhythim]
I dunno oh uh
I dunno how
I wan know uh oh oh
I wan know how
I dunno know uh oh
I dunno know how
But I wan’know uh oh
I wan’know how
How you dey parara pam param para pam
Parara pam param para pam
Parara pam param para pam
Parara pam param para pam
Pam pam
Written by: Samson Nduka Edwin

Shazam 註腳

選擇語言:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

關注我們

Loading...