積分
演出藝人
Debwoy Afriqa
演出者
Emmanuel Amissah
聲樂
Godfred Boateng
十二弦原聲吉他
詞曲
Emmanuel Amissah
詞曲創作
Godfred Boateng
詞曲創作
製作與工程團隊
TwoBars
製作人
歌詞
Partey ooo partey oo
Jai ye oo jai ye oo
Bigtinsagwan der
We go partey oo partey oo
we go jai ye oo jai ye oo
There’s no harm in trying
That be why i still dey grind
when mi fall ago rise
so if i try wey i see no sign
hmmm
mede ne nyinaa bɛma nyame oo
agya mesrɛ bɛsɔ me nsa
mayɛ bi masoa nnade oo
brɛ na mabrɛ nso me pa abaw
yo my gee
just do ur best
No dey gree make pressure catch you
you for pray on sunday and Friday be ready to party
my gee
do ur best
no dey gree make pressure catch you
you for pray on sunday and friday be ready to partey
Partey oo partey ( Ano want kill myself)
we go jai ye oo jai ye oo (Allow make i enjoy life)
Partey oo partey ( Ano want kill myself)
we go jai ye oo jai ye oo (Allow make i enjoy life)
dem say illuminati
ano go join any party
see my time go dey come Dr likee
plenty prophets u know dem lie me
u dey wish make i fall
but still medɔ wo
menim what i do u
nso dabia wen u see me u frown
adey focus on my hustle
menhwɛ obi asa fa sa ma sa oo
mi no get time for trouble
hmmm adwen aa me dwen
how ago win
man for win
any how e go be ago win
all the things
i use to see
for my dream make e manifest oo baba
yo my gee
just do ur best
No dey gree make pressure catch you
you for pray on sunday and Friday be ready to party
my gee
do ur best
no dey gree make pressure catch you
you for pray on sunday and friday be ready to partey
Partey oo partey ( Ano want kill myself)
we go jai ye oo jai ye oo (Allow make i enjoy life)
Partey oo partey ( Ano want kill myself)
we go jai ye oo jai ye oo (Allow make i enjoy life)
Mmmm mmmm allow make i enjoy life
Charlie i cant kill myself
Written by: Emmanuel Amissah, Godfred Boateng