album cover
Things
Afro-Beat
Things 由 8576400 Records DK 於 2025年2月17日發行,收錄於專輯《Things - Single》中
album cover
發行日期2025年2月17日
標籤8576400 Records DK
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM111

積分

演出藝人
Ayomide
Ayomide
演唱
詞曲
Ayomide
Ayomide
詞曲創作
製作與工程團隊
Hemykul
Hemykul
製作人

歌詞

So many things wey my eyes don see
Gone are the days wey I got nothing
Who I wan tell, moya run to Jah (Moya run to Jah)
Cuz he is the only surest plug on world
Omo my eyes don see my things on God
Who I wan tell if e no be Jah
(If e no be Jah)
This life come hard everyday
Person wey sabi no sabi again
Sheybi nah soap dem dey use guide
Omo mi o fo but I stand on God
Me I stand on God
Cuz I know say my grace nah 5G lite
So many haters on my side
Me I no check them anymore
Cuz I put them all on mute ahaha mute
Ojo ni mi mi o be ni kin sota
Eni binu mi ko rin irin ede
E no mean say I dey cause
But I just dey talk my mind
But I just dey talk my mind
So many things wey my eyes don see
Who I wan tell if no be Jah
Only baba God wey fit help
Human go check and dem go leave oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Ye ye ye ye ye ye
Written by: Adefisayo Ayomide Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...