album cover
Sometimes
71
Music
Sometimes 由 Louiversal Music 於 2024年9月6日發行,收錄於專輯《Close to Home - EP》中
album cover
發行日期2024年9月6日
標籤Louiversal Music
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM104

積分

演出藝人
Skinny Skater
Skinny Skater
演出者
Promise Markson Ikenna
Promise Markson Ikenna
主唱
詞曲
Promise Markson Ikenna
Promise Markson Ikenna
詞曲創作
Jude Emmanuel Gankon
Jude Emmanuel Gankon
詞曲創作
製作與工程團隊
Noveece Beatz
Noveece Beatz
製作人
Hvrry
Hvrry
混音師, 母帶工程師

歌詞

Oooh Ooooh Oooh
Oooh Ooh
Shout out to my baby
La baby La boo
Other girls sef dey but you know say na only you wey I choose!
Make you no leave e me oh no no
E fit to kill me oh no no
Your friends no like me!
It is unlikely!
Jealous and envy!
My love's on 100!
I dey on high speed
Sometimes I get in my feelings just like you
But you know I'm just a man, so I keep it cool and just pretend
Sometimes it feels like I'm lying but it's true
Girl, I dey for you, you
All we need is love (All we need is love!)
All we need is love in this life of sin
I swear my eyes seen many things I know the kind of girl I need
Just to top it all (Just to top it all!)
Just to top it all you no pick my call
I swear if I show your domot I no send anyone of course
Asa nwanyi
Nwanyi oma
Ikpo mma
Make we chat online
Come to my place make we dance all night
No go do you shege no be 419
This your kind of loving no be for one night
And this your kind of bunda no be for one man
And this your kinda hotness no be for one fan
Make I talk I my mind
I don drop my mic
Sometimes I get in my feelings just like you!
But you know I'm just a man, so I keep it cool and just pretend
Sometimes it feels like I'm lying but it's true
Girl, I dey for you, you
All we need is love (All we need is love!)
All we need is love in this life of sin
I swear my eyes seen many things I know the kind of girl I need
Just to top it all (Just to top it all!)
Just to top it all you no pick my call
I swear if I show your domot I no send anyone of course
Written by: Jude Emmanuel Gankon, Promise Markson Ikenna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...