積分

演出藝人
Mykel Coker
Mykel Coker
演出者
詞曲
Michael Olatunji
Michael Olatunji
詞曲創作
製作與工程團隊
Dawie
Dawie
製作人

歌詞

Coz forever I stand tall
Dem be waiting for my downfall
I never reach my bus top
Coz if I fuck up
Watunlorin lonko
Jehovah na my back up
Torina ni moshen shako
I’m fighting in a Cold War
I’ll be victorious
Shebi na my God, oh my pillar, oh my father loden gbemi Trabaye
Loden gbemi Trabaye
Na why I no Dey shalaye (2ce)
Lead me on high spirit high
High spirit high
Lead me on high spirit high
High spirit high
Growing as a kid
family matter for street
Wonipe daddy mi gun jalopy
Okamilara e enter body
So I owe this hustle no apology
Depression Depression
My Popsi under pressure
Many things wey e no mention
I’m taking a direction
I’m on Hoping on redemption
Written by: Michael Olatunji
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...