積分

演出藝人
Lop3z
Lop3z
演出者
詞曲
Eziafakaego Esemene
Eziafakaego Esemene
詞曲創作
製作與工程團隊
Rhaffy
Rhaffy
製作人

歌詞

As the beat just dey bounce Una like as e Dey go,
As the people dey dance Una like as e Dey go lu.
All of you wey dey owe go pay me my
money.
All of you wey dey owe me must pay me my money oo.
 
Pay me my money
Pay me my money
Pay me my money
Spray me my money
Oya spray me my money oo.
Spray me my money oo.
Pay me my money
Pay me my money
Pay me my money
Spray me my money
Oya spray me my money oo.
Spray me my money oo.
Yeah, Money on my mind like a cop on a suspect,
I’m paper chasing.
Always on my grind and my pots like my pocket, it’s paper tasty.
Haters wanna ride with us, I tell em take a bus cuz no space for hating.
Wanna wine and dine with us, it ain’t fine with us cuz we ain’t dating.
Oya pay me my money.
Quickly I’m waiting.
Local and foreign currency I’m taking.
See I don’t play with my dough when I’m baking.
No let me clear you for road I’m not raking.
As the beat just dey bounce Una like as e Dey go,
As the people dey dance Una like as e Dey go lu.
All of you wey dey owe me go pay me my
money.
All of you wey dey owe me must pay me my money oo.
 
Pay me my money
Pay me my money
Pay me my money
Spray me my money
Oya spray me my money oo.
Spray me my money oo.
Pay me my money
Pay me my money
Pay me my money
Spray me my money
Oya spray me my money oo.
Spray me my money oo.
Oya Sankulakpa, Oya Sankulakpa.
If u know, u know, I no like wahala
As I see you for club wey the bottles dey pop.
Oga sir see my aza send me the funds.
Like Naija refinery, your bank app no dey ever work.
Every time you never chop.
What about your salary, since last month Shey e never drop.
Abi the rope e never cut. (Ok)
Your deadline my guy e don pass.
This your witchcraft wahlai e don cast.
See this kin swag no dey reject cash.
As I see your fine car, respect yourself sir.
As the beat just dey bounce Una like as e Dey go,
As the people dey dance Una like as e Dey go lu.
All of you wey dey owe me go pay me my
money.
All of you wey dey owe me must pay me my money oo.
 
Pay me my money
Pay me my money
Pay me my money
Spray me my money
Oya spray me my money oo.
Spray me my money oo.
Pay me my money
Pay me my money
Pay me my money
Spray me my money
Oya spray me my money oo.
Spray me my money
Written by: Eziafakaego Esemene
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...