積分

演出藝人
Hyzah
Hyzah
聲樂
詞曲
David Olamilekan Martins
David Olamilekan Martins
詞曲創作
Gbenga Isaiah Ademiju
Gbenga Isaiah Ademiju
詞曲創作
Oluwatobi Emmanuel Akinlotan
Oluwatobi Emmanuel Akinlotan
詞曲創作
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
詞曲創作
製作與工程團隊
Ogk n' Steaks
Ogk n' Steaks
混音師
Romi
Romi
製作人

歌詞

Verse
Come gimme vibe oh
Come gimme vibe
I see the sign oh
Walaitalai
Omo na the things you do
Wey go turn me to mumu
Ogini why
So make you rest upon me one time
The journey long I need you by my side
Say I need you walai
And me I no fit lie lie
Hook
Overdose me
Jogodo me
Come muzz me
Paloma do me dirty
Paloma do me dirty
And the thing wey you dey do me I no know
I no know say I no know
My brain burst sef e don blow
And everything wey do me oh
I no know
Chorus
Oh girl come rewind
Omo when I see your bumper short
You dey make me dey loose my mind
Na why me I want make you dey be mine
Oh girl come rewind
Omo when I see your bumper short
You dey make me dey loose my mind
Na why me I want make you dey be mine
Oh girl come rewind
Omo when I see your bumper short
You dey make me dey loose my mind
Na why me I want make you dey be mine
Verse
You’re my paradise
So my girl no go dey think otherwise
And me I gat You for life
Me I no dey wine
Shey you go gimme vibe
With the body wey be god design
Hook
Overdose me
Jogodo me
Come muzz me
Paloma do me dirty
Paloma do me dirty
And the thing wey you dey do me I no know
I no know say I no know
My brain burst sef e don blow
And everything wey do me oh
I no know
Chorus
Oh girl come rewind
Omo when I see your bumper short
You dey make me dey loose my mind
Na why me I want make you dey be mine
Oh girl come rewind
Omo when I see your bumper short
You dey make me dey loose my mind
Na why me I want make you dey be mine
Oh girl come rewind
Omo when I see your bumper short
You dey make me dey loose my mind
Na why me I want make you dey be mine
Written by: David Olamilekan Martins, Eyiaromi Daniel Adetokunbo, Gbenga Isaiah Ademiju, Oluwatobi Emmanuel Akinlotan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...