積分
演出藝人
Big Grace
和聲
詞曲
Amuchemmadu ThankGod Ucha
詞曲創作
製作與工程團隊
Weplaybeat
助理製作人
歌詞
If you see me igoo
For my back ikoo
Ndi akuko juru onu
Ndi amibooo
They still wan make I fall
Wetin you go do with my downfall?
One person ka-anakoo
Buh if you come my party
Inooo
With the same mouth
Iji kooo
Na my life ooo
Amibooo
Na my life ooo
Amibooo
E no suppose stress you
Ma nkuo
I dey this life ga nkuo
The life I'm living abughokwa onye cho
Obughokwa onye cho
You can hear me
Ma icho
Leave me
Make I do what I want
Make I do what I want
Make I live life I want
Make I do things I want
Leave me
Make go place I want
Make I party as I want
Make I live life I want
Make I do things I want
Leave me
Make I do what I want
Make I do what I want
Make I live life I want
Make I do things I want
Make I live this one life
You know everybody geh one life
Live like say you never live life
Like say you never chop life
I be here doing this for my whole life
When I ball they say I dey live fast life
Ndi amibo
Ndi amibo
Live right no be you geh life
Give thanks to who gv life
Anything wey better pass life na more life
Make I live life
Uwa bukwa isi kote
Oburu
Ikote ubiam
Iburu
Balling hard na the plan
Okwa ima noo
Osondi
Owendi
Osogi owegi iwe
Living large na the plan
The life I'm living abughokwa onye cho
Obughokwa onye cho
You can hear me
Ma ichokwa
Onye amibo
Leave me
Make I do what I want
Make I do what I want
Make I live life I want
Make I do things I want
Leave me
Make go place I want
Make I party as I want
Make I live life I want
Make I do things I want
Leave me
Make I do what I want
Make I do what I want
Make I live life I want
Make I do things I want
Written by: Amuchemmadu ThankGod Ucha

