音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Oxlade
Oxlade
演出者
詞曲
Saviour Eni Ezeoke
Saviour Eni Ezeoke
作曲
Olaitan Ikuforiji
Olaitan Ikuforiji
作詞
製作與工程團隊
Duktor Sett
Duktor Sett
製作人
Smath Emeka Young
Smath Emeka Young
錄音師

歌詞

[Chorus]
As I dey do my thing dey go
Oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o
Oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o
Na only oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi
[Verse 1]
I dey see e my timeline
E dey make me feel e some kind
E dey make me see e some kind
E dey make me reason some kind things o
Oh I dey reason them sometimes
[Verse 2]
People wey dey get money no get two head o
And I dey here my eyes dey too red o
Hustling every day for daily bread o
Cos my mama dey ask for wire
Owu dey blow my father o
Brothers dey send their aza o
And I dey here dey form Mr Gaza o
[Verse 3]
Things dey worry the neighbors
Things dey worry the landlord o
And still owu dey blow my server
And I still dey hold am down for my people o
[Chorus]
As I dey do my thing dey go
Oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o
Oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o
Na only oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi
[Verse 4]
Sometimes I dey think am
I no wan fall off
Sometimes I dey reason
I no wan broke
Sometimes I dey think am
I no wan fall down
Sometimes I dey reason
I no wan jonze
Before they celebrate me, I no wan jonze (Jo-jonze)
I no wan go
Before they reason my matter, I no wan jonze
[Chorus]
As I dey do my thing dey go
Oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o
Oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o
Na only oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi
Written by: Olaitan Ikuforiji, Saviour Eni Ezeoke
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...