album cover
Temptation
16
Afro-Beat
Temptation 由 Saut 於 2025年3月28日發行,收錄於專輯《One For All - EP》中
album cover
發行日期2025年3月28日
標籤Saut
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

積分

演出藝人
Saut
Saut
聲樂
詞曲
Kolade Ayobosede
Kolade Ayobosede
作詞
製作與工程團隊
Teeser
Teeser
製作人
Wemi
Wemi
製作人

歌詞

Odi recordina
Hope you recordina ti da mee
Teeser, innit?
O ni debe debe
Joor so fu n mi to ba ti debe
Once debe forever debe
That, that kain feeling
Na money dey your head to make that billi
But all these kele no go make man free
See ikebe wey dey shake like Bandiri
Kan dakun let me focus
Shandi and robust
Take am easy no rush
Me not doing no more
But the temptation no go gree me
Friday we go club
Sunday morning, go church
As I dey try to balance the routine
Karishika dey calculate money
Other palava dey cooperate with konji
Agbako lifestyle
Agbako lifestyle
But wetin man go do
Body no be firewood, body no be firewood
Now I gat to follow her rules
She say take my hands
Hold am down
Don't hold back
Rub my back
Pin me down
Make it harsh
Do am rough rough
Do am rough rough like coup d'etat
Ebelebe n mo, Ebelebe n mo oh oh
Ebelebe n mo oh, Ebelebe ashawo
Ebelebe n mo, Ebelebe n mo
Ebelebe n mo oh oh, Ebelebe mo oh oh
Ebelebe ashawo
I still gat money on my mind
But for now I'm chilling
This time around na "the flesh is willing"
Skin to skin
I'm sure you digging
I hope say you dey ba mi lo
O di go deeper, go deeper
No be gold digger, gold digger
But she dey ride ride like puta
And she go say she be gentle woman
Me sef no leave am (no leave am)
Soup wey sweet na money kill am
Twist the thing my baby Olivia
I no go leave till I drown for your river
Emi o ni courtesy
For intercoursing
What's the whole costing oh my bebe
Dollar dey, pounds sterling
Elemi to ba last lo ma dele oh
O ni debe debe
Joor so fu n mi to ba ti debe
Once debe forever debe
Now she say make I take her hands
Hold am down
Don't hold back
Rub my back
Pin me down
Make it harsh
Do am rough rough
Do am rough rough like coup d'etat
(Mmmn Ebelebe!)
Ebelebe n mo, Ebelebe n mo oh oh
Ebelebe n mo oh, Ebelebe ashawo
Ebelebe n mo, Ebelebe n mo oh(mo oh oh)
Ebelebe n mo oh oh, Ebelebe mo oh oh
Ebelebe ashawo
Written by: Kolade Ayobosede
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...