歌詞
As my sporty bet enter
I use am to buy pami
I give money to ngozi
To use am to chop nkwobi
As my sporty bet enter
I give my mama big money
I tell am to no worry
Say her pikin don chop moneu
Oya bu ne nu ya elu
Chukwu ago go zie me
Onye di ka gi
Thank you sporty
Chorus :
Make we gyrate ga ga gyrate
Mmm mma
Mmaa mma eeee
Mmm mma eee
Okolo okolo okolombiosa
Okolo okolo okolombiosa
Okolo okolo okolombiosa
Okolo okolo okolombiosa
Okolo okolo okolombiosa
Okolo okolo okolombiosa
I go bet on top Ronaldo
And grimaldo
20 odds for my goat o
5 dribbles for coutinho
And my eyes don dey red o
Wetin i never
God go punish chelsea
And all of my enemies
As my sporty bet enter
I give my mama big money
I tell am to no worry
Say her pikin don chop money
Cause i want to bet
Sporty dey carry my head
Chelsea dey cut my bet
E no mean say i go relent
Cause i want to bet
Sporty dey carry my head
Chelsea dey cut my bet
E no mean say i go relent
Oya bu ne nu ya elu
Chukwu ago go zie me
Onye di ka gi
Thank you sporty
Written by: Chukwudi Udoka