積分

演出藝人
Adam Srae
Adam Srae
演出者
Adams Odosa Igbinidu
Adams Odosa Igbinidu
主唱
詞曲
Adams Odosa Igbinidu
Adams Odosa Igbinidu
詞曲創作
Emmanuel Nosakhare Imafidon
Emmanuel Nosakhare Imafidon
作者
製作與工程團隊
SkTheAlternator
SkTheAlternator
製作人

歌詞

One, two, three, four
Nothing, nothing wey person never do for money
Nothing, nothing wey person never do for money
Oh, no, no, oh, no, no
Oh, no, no, oh, no, no
Ah, pray to God that we never lack
Only God fit go dey your back
Even one no go send your dad
Alhamdulillah, say we never lapse
All that I do, see, I put my heart
Any film, I dey play my part
If them tell me this or tell me that
I hold my peace, I no retract
Suddenly, suddenly
I've been found on my knees
It is what it is, what it is
Trade my sanity for release
No feeling, no feeling
Nothing worse than defeat
I will stand on my feet
Anyhow as e be 'cause
Nothing, nothing wey person never do for money (nothing wey person never do, ah)
Nothing, nothing wey person never do for money (hi-ya, hi-ya, hi-ya)
Oh, no, no, oh, no, no (hmm, tell me wetin call me back)
Oh, no, no, oh, no, no
Written by: Adams Odosa Igbinidu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...