album cover
Answer
120
Music
Answer 由 Signum Music World 於 2025年5月2日發行,收錄於專輯《 》中Answer - Single
album cover
發行日期2025年5月2日
標籤Signum Music World
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM134

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Oba Reengy
Oba Reengy
聲樂
Tbabz
Tbabz
演出者
Still Blessed Music
Still Blessed Music
演出者
詞曲
Jesusomidotun Oladimeji Peters
Jesusomidotun Oladimeji Peters
作曲家
Babajide Tolulope Samuel
Babajide Tolulope Samuel
作曲家
製作與工程團隊
Tbabz
Tbabz
製作人
Mikkyme Joses
Mikkyme Joses
母帶工程師

歌詞

[Intro]
Jigi ti de oh
Ọwọ loke oh
Hold somebody
Make una see am
Signs and wonders on me
[Verse 1]
Ọmọ na grace
Blessed redeemer
O gbe mi kọja
Emi o le foya
You don bring am to pass
Everything You say
When I seek Your face
You dey show for my case
[Chorus]
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
Confirm, confirm am
[Verse 2]
I go find (Find)
I no see (See)
Your kind love
Wey dey satisfy me
Lord I thank You for Your hand
And for Your oil on my head
Me le fọ oh, o jabọ ko fọ oh
Ma fọ, ma fọ
[Verse 3]
El Elyon, El Elyon
Ẹ gbori mi soke ẹ ti mu mi yan
Ẹyin lẹ l'eniyan
Gbogbo eniyan
Jesu mi gan-an gan-an ni Eleniyan
Lord you gat the whole in Your hand
Oh Lord my lover Your loving intense
Na You dey show up ti n ba kigbe "Help!"
Falala fala mo n jọla ni sẹ
[Chorus]
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
Confirm confirm am
[Outro]
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
Confirm, confirm am
Written by: Babajide Tolulope Samuel, Jesusomidotun Oladimeji Peters
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...