album cover
Case Study
Music
Case Study 由 Samflow Music 於 2025年4月12日發行,收錄於專輯《 》中Uche
album cover
專輯Uche
發行日期2025年4月12日
標籤Samflow Music
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM114

積分

演出藝人
Samflow
Samflow
鋼琴
詞曲
Samuel Uchechukwu Ndubuisi
Samuel Uchechukwu Ndubuisi
詞曲創作
製作與工程團隊
Samflow
Samflow
製作人

歌詞

Oh you must have heard of me
E dey flow like water here
When they talk about fine people, they use me as case study
Fine guy no makeover, I no be Chikaodi
Got the people staring at me
Throwing daisies at me
Cause I be the admin of fine people
Everybody geti something wey dey turn them on
Whether you like me or not I'll always carry on
I know say everybody get opinion
But I know I'm beautiful (ye)
And my aura powerful (ye ay ay)
Everybody geti something wey dey turn them on
Whether you like me or not I'll always carry on
I know say everybody get opinion
But I know I'm beautiful (ye)
And my aura powerful
Shey you dey hate
My beauty dey give hypertension
No need to hate
Comot body lori high tension
Hey you dey hate
My beauty dey give hypertension
No need to hate
Comot body lori high tension
Chai, you see the way I move
See I carry myself grand style like labalaba
Uh ah, Henry X no do pass this one, I be the baba
Oh, I carry myself high
I no fit go down
I get confidence, na because
When they talk about fine people, they use me as case study
Fine guy no makeover, I no be Chikaodi
Got the people staring at me
Throwing daisies at me
Cause I be the admin of fine people
Everybody geti something wey dey turn them on
Whether you like me or not I'll always carry on
I know say everybody get opinion
But I know I'm beautiful (ye)
And my aura powerful (ye ay ay)
Everybody geti something wey dey turn them on
Whether you like me or not I'll always carry on
I know say everybody get opinion
But I know I'm beautiful (ye)
And my aura powerful
Shey you dey hate
My beauty dey give hypertension
No need to hate
Comot body lori high tension
Hey you dey hate
My beauty dey give hypertension
No need to hate
Comot body lori high tension
Mhmm, don't blame me
When I dey spread out my wings oh oh
Stroke my ego oh oh
Ha, don't judge me
When you see my head dey big oh
It's not what you think oh oh oh
Na because
When they talk about fine people, they use me as case study
Fine guy no makeover, I no be Chikaodi
Got the people staring at me
Throwing daisies at me
Cause I be the admin of fine people
Everybody geti something wey dey turn them on
Whether you like me or not I'll always carry on
I know say everybody get opinion
But I know I'm beautiful (ye)
And my aura powerful (ye ay ay)
Whether you like me or not I'll always carry on
I know say everybody get opinion
But I know I'm beautiful (ye)
And my aura powerful
Shey you dey hate
My beauty dey give hypertension
No need to hate
Comot body lori high tension
Hey you dey hate
My beauty dey give hypertension
No need to hate
Comot body lori high tension
Oh, you must have heard of me
Written by: Samuel Uchechukwu Ndubuisi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...