積分
演出藝人
Jody
演出者
詞曲
Chukwuemeka Emmanuel Udemba
作曲
製作與工程團隊
Vybe O
製作人
歌詞
Yea hmm mmm yea hmm mmm
Yea hmm mmm yea hmm mmm
I'm from the streets I came from the
Streets and I rep till I stop to dey breathe
Fell on my knees came back on my
Feet overcame at the belly of the beast
I'm from the streets I came from the
Streets where I come from dem no get
Signal
Many men Dey claim say dem come from
The streets but dem still no get street OT
I'm from the streets I came from the
Streets and I rep till I stop to dey breathe
Fell on my knees came back on my
Feet overcame at the belly of the beast
I'm from the streets I came from the
Streets where I come from dem no get
Signal
Many men Dey claim say dem come from
The streets but dem still no get street OT
Many many tins my eye don see
Many many reasons I no fit sleep
Nuff a dem no want make man live ah
But dem no fit stop Jehovah's timing han
If I fail I move on to the next one
You know say giving up no be option
Cos you know that the road to perfection
Starts with a step in the right direction
Who be small boy go be Oga
You know say Sapa no dey kill man
Instead e go make you dey stronger
Say dia mind go dey dey dey dey Dey
Step on the stage na shutdown
And all of the people dey confirm
My mind always on the raba
And me care bout no opp like wo!
I'm from the streets I came from the
Streets and I rep till I stop to dey breathe
Fell on my knees came back on my
Feet overcame at the belly of the beast
I'm from the streets I came from the
Streets where I come from dem no get
Signal
Many men Dey claim say dem come from
The streets but dem still no get street OT
I'm from the streets I came from the
Streets and I rep till I stop to dey breathe
Fell on my knees came back on my
Feet overcame at the belly of the beast
I'm from the streets I came from the
Streets where I come from dem no get
Signal
Many men Dey claim say dem come from
The streets but dem still no get street OT
No man can tell me nothing
No man can stop my shine and it's certain o
Cos he that is in me is greater than who
So ever looks down on me
Guide and protecting me
So I never have to look over my shoulder yo
Cos man na born champion
So stand at attention oh o
Written by: Chukwuemeka Emmanuel Udemba