音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Billirano
Billirano
主唱
詞曲
Ogunsola Basit Olayinka
Ogunsola Basit Olayinka
詞曲創作
製作與工程團隊
Seghabeatpro
Seghabeatpro
製作人

歌詞

[Verse 1]
Never going down so I taka
No go whine state make we no go japa
Dem no know for house say I dey smoke kana
Na the fame I dey chase make e better
Got no time to dey beef o
I no fit count many times ti mo kako
Know am standing on my ten toes
Got so many brothers to feed so me no stay fold
Jah no go put my matter for later
Broke boy babe na rich man still go knack am, am
Imagination want to kill me
Shout-out to those people wey dey do like dem no see me
[Chorus]
Ibi ti ma de mo ma de'bẹ
So no go dey play me like Pele
Ṣo dẹ mọ wi pe aye yii fẹlẹ
O fẹlẹ, o fẹlẹ
Buh ibi ti ma de mo ma de'bẹ
So no go dey play me like Pele
Ṣo dẹ mọ wi pe aye yii fẹlẹ
O fẹlẹ, o fẹlẹ
[Verse 2]
Mr commander
Life no be so use your medula
Aanu lo ri gba ṣe you remember
Enjoyment no dey last o forever
Hmm, hmm, hmm just to meet up o
You go suffer just to link up o
O fẹ ba wọn jaye ninu Quilox o
Money no be problem ṣe you fit bath soap
If I get problem, you fit withstand am
Abi ṣe you fit to solve am
Abi ṣe you go ignore am
Ọmọ na me go delete am
Ma sun it is 12:30
Work very hard give it energy
Anything wey I do it is not faking
Ehh ọmọ stop playing
Stop playing yeh yeh
[Chorus]
Ibi ti ma de mo ma de'bẹ
So no go dey play me like Pele
Ṣo dẹ mọ wi pe aye yii fẹlẹ
O fẹlẹ, o fẹlẹ
Buh ibi ti ma de mo ma de'bẹ
So no go dey play me like Pele
Ṣo dẹ mọ wi pe aye yii fẹlẹ
O fẹlẹ, o fẹlẹ
Written by: Ogunsola Basit Olayinka
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...