album cover
Gratitude
album cover
Gratitude 由 Vibes Media Entertainment / CRUISEORACLE Distro, Under Exclusive License To Oracle Studio 於 2025年5月14日發行,收錄於專輯《Vibes Media SZN 2 EP》中
2025年5月14日
標籤Vibes Media Entertainment / CRUISEORACLE Distro, Under Exclusive License To Oracle Studio
語言English
BPM122
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

Many people plenty weh no know mi story
I've walked a thousand miles, I've climbed a thousand stories
Nah only one Jehovah weh dey run ahm for me
And even when I fall him tell me say e go be
These days I've been singing and nobody know me
I'm steady writing songs, I'm steady writing stories
And even when I feel like it's not working for me
You carry me for shoulder tell me say e go be
Dooh dooh dooh
Nah u dey for me
When nobody dey for me Osonbruwe
Dooh dooh dooh
Wetin my eyes dey see
I no fit tell person Osonobruwe
Dooh Dooh Dooh
Nah u dey for me
When nobody dey for me Osonbruwe
Dooh dooh dooh
Wetin my eyes dey see
I no fit tell person Osonobruwe
I no get e penny for my Nika
Dreams them be my currency
And I can't tell you what I'm feeling even currently
It's in my life, I know say dem ah no send me
So till you see me for your TV just dey pray for me
Inna most my feelings
Feeling like there's no other
Nah who wan dey for me
Hoping on Jah Jehovah
Inna most my feelings
Feeling like there's no other
Nah who wan dey for me
Hoping on Jah Jehovah
Dooh dooh dooh
Nah u dey for me
When nobody dey for me Osonbruwe
Dooh dooh dooh
Wetin my eyes dey see
I no fit tell person Osonobruwe
Dooh Dooh Dooh
Nah u dey for me
When nobody dey for me Osonbruwe
Dooh dooh dooh
Wetin my eyes dey see
I no fit tell person Osonobruwe
Inna most my feelings
Feeling like there's no other
Nah who wan dey for me
Hoping on Jah Jehovah
Inna most my feelings
Feeling like there's no other
Nah who wan dey for me
Hoping on Jah Jehovah
Written by: Godspower Lucky Oghenetega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...