album cover
Dey Okay
3
Music
Dey Okay 由 Teddy Hits Entertainment Ltd 於 2025年6月13日發行,收錄於專輯《Dey Okay & Another Level - Single》中
album cover
發行日期2025年6月13日
標籤Teddy Hits Entertainment Ltd
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM103

積分

演出藝人
Candy Vybez
Candy Vybez
演出者
Teddy Hits Music
Teddy Hits Music
演出者
Otega Michael Hayford
Otega Michael Hayford
和聲
Adelaja Igebekejesu Davidson
Adelaja Igebekejesu Davidson
主唱
詞曲
Aniezue Leonard Akachukwu
Aniezue Leonard Akachukwu
詞曲創作
Otega Michael Hayford
Otega Michael Hayford
詞曲創作
Adelaja Igebekejesu Davidson
Adelaja Igebekejesu Davidson
詞曲創作
製作與工程團隊
Teddy Hits Music
Teddy Hits Music
製作人
Maserati Vibes
Maserati Vibes
製作人
Aniezue Leonard Akachukwu
Aniezue Leonard Akachukwu
製作人
Otega Michael Hayford
Otega Michael Hayford
混音師, 母帶工程師, 共同製作人

歌詞

It's your boy Candy Vybez
O na na o
Wetin dey sup
I'm on the run
I no fit stop
Kilofe bami so
No time to talk
No time for love
If money dey involve
I go carry my cross
Wah wah
I'm on a fast lane
So I say bye bye to bad days
Say gone are those days
When I pull up with a sad face
Many things wey my eyes don see
Back then I no get nothing
Couple of nights I was so lonely
Overthinking fit to cause headache
Enemies don dey reason me
Never stop till I make it lit
Ghetto boy with the melody
Say na music be my therapy
Kanipe mo Bolanle
Kanipe mo Bolanle
I for dey happy
I for dey okay
I for dey okay
Kanipe mo Bolanle
Kanipe mo Bolanle
I for dey happy
I for dey okay
I for dey okay
Overthinking gimme headache
Everything for my mind e be money
Back then for the trenches no loving
And if you no get money
Say you be nothing
When nobody dey for me
Emi nikan mo mọ bi o ṣe se mi
Cause I know say nobody dey for me
Mo gbe soul and I carry my body
Cause I've been on the run
I've been on the run
Wetin dem dey talk
Emi ò le gbọ
Say na only money matter
Fit to gimme joy
Na only money matter
Fit to gimme joy
I've been on the run
I've been on the run
Wetin dem dey talk
Emi ò le gbọ
Say na only money matter
Fit to gimme joy
Na only money matter
Fit to gimme joy
Wa woo wah
Kanipe mo Bolanle
Kanipe mo Bolanle
I for dey happy
I for dey okay
I for dey okay
Kanipe mo Bolanle
Kanipe mo Bolanle
I for dey happy
I for dey okay
I for dey okay
Kanipe mo Bolanle
Kanipe mo Bolanle
I for dey happy
I for dey okay
I for dey okay
Kanipe mo Bolanle
Kanipe mo Bolanle
I for dey happy
I for dey okay
I for dey okay
Written by: Adelaja Igebekejesu Davidson, Aniezue Leonard Akachukwu, Otega Michael Hayford
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...