積分

演出藝人
Guchi
Guchi
演出者
詞曲
Godwin Emmanuel Ifeanyi
Godwin Emmanuel Ifeanyi
作曲
Ugochi Lydia Onuoha
Ugochi Lydia Onuoha
詞曲創作
製作與工程團隊
Shugavybz
Shugavybz
製作人

歌詞

[Intro]
Guchi
Sugar
[Verse 1]
No be crime say you fall for me
I didn't treat you right, I know it's not funny
I didn’t realize say your love for me was genuine
Genuine
Baby, make you no dey vex for me
I’m only human and I’m not perfect o
I didn’t realize say your love for me was genuine
Genuine
[PreChorus]
I know say you get another
But me I no mind, I need you back o
Make you no cause me heart attack o
Oh, baby e
And if you need me, I dey for corner
Oh, baby, come give me chance o
I don sabi wetin be love o
Oh, baby e
[Chorus]
Oh, baby, I'm sorry oh
I'm sorry o, sorry o, oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
[Chorus]
Oh, baby, I'm sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry oooo
[Verse 2]
Too dey overthink, I know it's a problem
To say the truth I’d be honest
You gave me the vibe I was looking for yeah
I know, I know, see me, I know
So many things I will not let go
But I need you, my baby, abeg o
[PreChorus]
I know say you get another
But me I no mind, I need you back o
Make you no cause me heart attack o
Oh, baby e
And if you need me, I dey for corner
Oh, baby, come give me chance o
I don sabi wetin be love o
Oh, baby e
[Chorus]
Oh, baby, I'm sorry oh
I'm sorry o, sorry o, oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
[Chorus]
Oh, baby, I'm sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry oooo
Written by: Godwin Emmanuel Ifeanyi, Ugochi Lydia Onuoha
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...