積分

演出藝人
Chidinma
Chidinma
演出者
詞曲
Chidinma
Chidinma
作曲
B.M.E.
B.M.E.
作曲
EeZee Tee
EeZee Tee
作曲
Labisi
Labisi
詞曲創作
製作與工程團隊
B.M.E.
B.M.E.
製作人
EeZee Tee
EeZee Tee
製作人
BME
BME
製作人

歌詞

[Verse 1]
People dey ask me say
Wetin dey make to dey shine?
I dey tell dem say
"Na You wey turn my life around"
To Your government I surrender
Na only You wey be my cover ah ah
You set my life in order for You
You make everything brand new
[Chorus]
Brand new, brand new
All things brand new
You always make
All things brand new
Brand new, brand new
All things brand new
You always make
All things brand new
[Verse 2]
The things You do for me too plenty
You make a blessing, change my story
I give You credit, e be You, e be You
Nobody go fit to share Your glory
I get You, so I no need to bother
My life e come dey sweet pass sugar
Odogwu number one, na You be master o
I go dey twale You until forever
[Chorus]
Brand new, brand new
All things brand new
You always make
All things brand new
Brand new, brand new
All things brand new
You always make
All things brand new
[Outro]
Oh Lord of mercy
You show me Your mercy
I don't deserve it
I don't even derserve it
Oh Lord of mercy
You show me Your mercy
I don't deserve it
I don't even derserve it
Oh Lord of mercy
You show me Your mercy
I don't deserve it
I don't even derserve it
Oh Lord of mercy
You show me Your mercy
I don't deserve it
I don't even derserve it
Written by: B.M.E., Chidinma, EeZee Tee, Labisi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...