積分

演出藝人
KashyTunes
KashyTunes
演出者
詞曲
Emmanuel Martins
Emmanuel Martins
作曲
製作與工程團隊
Chaze TRG
Chaze TRG
製作人

歌詞

TuneBoy
Very soon them go realize
All the good people dem done criticize
Too many would be penalized
Everybody getti memory to memorize
E Dey happen for my eyes
We only live once
So we got to live am right
Too many war way man face Ah
Too many girls heart I done break Ah
So if you they think say
All the thing you Dey do
E no mean say
All the bad things you they do for your cruise say
Nobody dey see you
Na only you Dey
Oh Naaaa
And you forget say
One day you go call on arinze
And arinze no go answer
Cuz na last day
Only God go remind you of your mistakes
Hola ah ah
Kàma jaiye yi jeje ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kàma jaiye yi jeje ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Friendly Friendly Friendly Friendly
Oh my God
I see all of them done turn frenemies
I been they tell them say nobody else
Say na only me
Na music wey dey burst their melody
Sha la ye mi
Wo lè risí
I been on call
When you calling
Say I'm busy
While you got your eyes on the road
Your eyes on the gold
Make you try dey compose
So if you they think say
All the things you Dey do
E no mean say
All the bad things you they do for your cruise say
Nobody dey see you
Na only you Dey
Oh Naaaa
And you forget say
One day you go call on arinze
And arinze no go answer
Cuz na last day
Only God go remind you of your mistakes
Hola ah ah
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Kama jaiyè yi Jèjè ò
Sha ma jaiye yi jèjè
Written by: Emmanuel Martins
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...