積分
演出藝人
Lordeyang
聲樂
Damo K
聲樂
詞曲
Dairo Christopher Oluwadamilare
詞曲創作
Kosisochukwu Henry Ibedu
詞曲創作
製作與工程團隊
Kidsix
製作人
歌詞
Family forgive me oh
If you been love me before but now you do not anymore
Make you forgive me oh
See I don leave road wey una show me
I no willingly
If you been love me before but now you do not anymore
Make you forgive me oh
Me na learner
Me nah-, hey woebetide you
If do me funny, I'll go Mike Tyson
Cus time when I shine I no go shynee likely
No put kuli kuli in my miinimie
My jiggy no be joke
I’m heat and cold
Wyn me Wyn me?
Ahh I love who show me love
I’m Music and Love
No wyn me Wyn me
I’m in my comfort zone
Chiejina God protect my soul
If I call you on the phone
Chiejina God protect my soul
Holy Ghost come and take control
Of my body oh and my soul
When I dey move I no get control
When I dey move I no get control
Family forgive me
If you love me before but now you do not anymore
Make you forgive me
I never day for comfort zone
For this journey make I no miss road
If you love me before but now you do not anymore
Forgive me
Human beings are not perfect you know
A lot of things was said in your absence you know
And I thank God I'm still present you know
I have to do what I have to do
I day face challenges too
My girl wan buy jeans too
No be say I reason you
Still on still I still get you
[Chorus]
I’m in my comfort zone
Chiejina God protect my soul
If I call you on the phone
Chiejina God protect my soul
Holy Ghost come and take control
Of my body oh and my soul
When I dey move I no get control
When I dey move I no get control
Written by: Dairo Christopher Oluwadamilare, Kosisochukwu Henry Ibedu