積分

演出藝人
Zlatan
Zlatan
聲樂
詞曲
Tepidz
Tepidz
作曲
Zlatan
Zlatan
作曲
製作與工程團隊
Dawie
Dawie
製作人

歌詞

More Money Lyrics
(If dem tell you say make you get squad wey dey try
Squad wey get money
For inside Bible, Jesus no get friends
Jesus get squad
And na that squad na dem turn up for am
Even when Judas looseguard)
Eni to ba lo lo ma mo
If you never broke you no know wassup
And I give thanks when I wake
Edumare hold me I no wan fall
Ota i’bayomi
Won lo’n bere se Oluwa loseyi
Eni binu ko lo we ori
Ko’n se ejo mi Oluwa lo gbemi
Owo lo se koko
No one knows tomorrow
Tepidz Dododotido
Jara m’ose ko le d’omo Ologo
More Money
All I want is More Money (Money)
More Money
All I want is More Money (More Money o)
More Money
All I want is More Money (Money)
More Money
All I want is More Money (More Money o)
Ibi to ba dun l’eera ma’n wa
To ba lowo lowo o ma dawa
Eje wa loju mi ni mo se para
Ni mo se fi rap pitu bi pastor Ajidara
Poor man Pikin with I go make am mindset
Dey wan dey whine me dem don sabi me with one shirt
Dey wan dey test me dey wan dey run my mic check
Dem no believe say check way I give my client go clear
Right now everything don maranma
Mo de’n panana, Akamarama
Mo ti’n garapa , designer me sef na chachacha
Everything don maranma
Mo de’n panana, Akamarama
N’isin mo ti’n garapa , mo de’n garapa
Oh all I want is
More Money
All I want is More Money (Money)
More Money
All I want is More Money (More Money o)
More Money
All I want is More Money (Money)
More Money
All I want is More Money (More Money o)
Pounds Euro Dirham
Kilowi
Kiloso
Jonmo
Dododotido , it’s Tepidz
Astalavi give dem
Eni to ba lo lo ma mo
If you never broke you no know wassup
And I give thanks when I wake
Edumare hold me I no wan fall
Even when Judas looseguard
Cause for inside the squad one person must to looseguard
But just try get squad wey get money wey dey try
No be friends o, squad wey get money wey dey try)
Written by: Tepidz, Zlatan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...