album cover
Wait
2
Afro-Beat
Wait 由 Whale Treasure 於 2025年6月6日發行,收錄於專輯《FEMELA, Vol. 1》中
album cover
發行日期2025年6月6日
標籤Whale Treasure
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

積分

演出藝人
Whale Femela
Whale Femela
演唱
詞曲
Olatunji Omobowale Opeyemi
Olatunji Omobowale Opeyemi
詞曲創作
製作與工程團隊
afrostiqs
afrostiqs
製作人

歌詞

Sun momi jeka soro
Nothing wey pass your love
Wetin you carry for body
Fit make man go wrong
Oni momo koro
All tho it is for love
Me I no fit wait o
Mode base malo
Jah burn enemies
With da thunder
Kade majo eni to'n wa
Steady grinding everyday
I be soldier
Soft life I dey live
On a normally
Jah burn enemies
With da thunder
Kade ma jo eni to'n wa
We for dey last night
But mo n kaku
I just dey one side
Fight my battle
She wanna confirm
Oni mo rogo
She say I too carry
Omo ologo
If you give me your love
Baby I won't go
Let them know say
The boy no dey bobo
She wanna confirm
Oni mo rogo
She say I too carry
Omo ologo
If you give me your love
Baby I won't go
Let them know say
The boy no dey bobo
Koje koma soro
They can't do nothing
Won de kin se'lorun
Facing my battle
Won de ni ma beru
This your love gangan
Nima gbamu
Koje koma soro
They can't do nothing
Won de kin se'lorun
Facing my battle
Won de ni ma beru
This your love gangan
Nima gbamu
Why you con dey
Shakara for me
When you no say
Etoo sure for me
So mope iwo loni temi
Baby
Drive me crazy lokan mi
Omo todun bi agbalumo
Baby make we go
Kagbadun lo
You know say only you
Gat my love
If you like tell your friend
Kode mo
Jah burn enemies
With da thunder
Kade majo eni to'n wa
Steady grinding everyday
I be soldier
Soft life I dey live
On a normally
Jah burn enemies
With da thunder
Kade ma jo eni to'n wa
We for dey last night
But mo n kaku
I just dey one side
Fight my battle
Sun momi jeka soro
Nothing wey pass love
Wetin you carry for body
Fit make man go wrong
Oni momo koro
All tho it is for love
Me I no fit wait o
Mode base malo
Issa banger
Written by: Olatunji Omobowale Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...