album cover
Bye Bye
26
Music
Bye Bye 由 PG Records / ONErpm 於 2025年7月4日發行,收錄於專輯《Piece of Me - EP》中
album cover
發行日期2025年7月4日
標籤PG Records / ONErpm
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM102

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Coblaze
Coblaze
演唱
詞曲
Confidence Nnaoma Okorie
Confidence Nnaoma Okorie
詞曲創作
Jordan Osaze Igbinoba
Jordan Osaze Igbinoba
詞曲創作
製作與工程團隊
Lol
Lol
製作人

歌詞

See,
Me i no be type wey dey fall in love
Till e reach your turn
I been no know
When I start to indulge
You dey make higher killer blush
If you call me i go pull up
If wahala dey
Mo ma sun mo re
Leyin re ko si anybody
To ba bimi i go do more
Do more ooh ooh
Once bitten, twice shy
But i\'m still here now
If you don’t want me bye bye
Mo ma dupe na
Don’t tell me no lie
So don’t you dare now
(dare now, dare now aah)
If you don’t want me bye bye
Mo ma dupe na
Ma dupe na
There’s nothing I wouldn’t do my shimmer
Say na because of you i shiver (oloun)
T’owo bawa I go buy you dinner
If e no dey i go sell my liver
Sell my liver (oh my bebe)
Make dem no test me (oh my bebe)
See baby wey dey show me shege
Make dem no test me (oh my bebe)
See,
Me i no be type wey dey fall in love
Till e reach your turn
I been no know
When I start to indulge
You dey make higher killer blush
If you call me i go pull up
If wahala dey
Mo ma sun mo re
Leyin re ko si anybody
To ba bimi i go do more
Do more ooh ooh
Once bitten, twice shy
But i\'m still here now
If you don’t want me bye bye
Mo ma dupe na
Don’t tell me no lie
So don’t you dare now
(dare now, dare now aah)
If you don’t want me bye bye
Mo ma dupe na
Ma dupe na
Written by: Confidence Nnaoma Okorie, Jordan Osaze Igbinoba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...