最熱門過去 7 天
00:45 - 00:50
在過去一週內,Focus 最常出現在 大約在下列歌曲的 45 秒處: 這首歌中
00:00
00:15
00:45
01:00
01:15
01:30
01:40
01:45
01:50
02:10
02:30
00:00
02:48
歌詞
Oh oo
On a ghetto way you know
(On a ghetto way you know)
Sometimes It’s feels good doing the wrong at the right time
Do you know,how hard it’s just to find the Truth now
my happiness gats come first
I dont joke with the real one
Cause I gat nothing to regret
tell Amina my lover
Preek wey fall go rise
rain wey fall go dry
Mouth wey cry go laugh and time wey long go short
Omamme guide my way make I no go loose focus for the ghetto way,wey I dey
Omamme guide my way make I no go loose focus for the ghetto way, wey I day
I Pull up like a super star( pull up like a superstar)
Me I no go satisfy until I pull up in a billion van (in a billion van )
Me I go Pull up like a super star( like a superstar)
Me I no go satisfy until I pull up in a billion van (in a billion van)
pull up in a billion van (in a million racks )
Im smoking my ganja,make I no go astray
so I’m burning my lighter
Omo I burnt lika fire,
Wetin i tell baba God make e no quench my fire cause them people go laugh me
So I jejele dey move am I no follow ikebe supa
So I jankala dey do am (jankala dey do am
Jankala Dey do am
So I jejele dey move am I no follow ikebe supa
So I jejele dey cook am (jejele dey cook am
preek wey fall go rise
rain wey fall go dry
Mouth wey cry go laugh and time wey long go short
Omamme guide my way make I no go loose focus for the ghetto way,wey I dey
Omamme guide my way make I no go loose focus for the ghetto way, wey I day
Written by: Obedo Chijioke Nwafor


