album cover
Path
1
Afro-Beat
Path 由 Choice Brands LLC 於 2025年8月5日發行,收錄於專輯《2 Scores》中
album cover
專輯2 Scores
發行日期2025年8月5日
標籤Choice Brands LLC
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM103

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Blessing Nmereole
Blessing Nmereole
和聲
詞曲
Peter Nmereole
Peter Nmereole
詞曲創作
製作與工程團隊
Makayla Nmereole
Makayla Nmereole
執行製作

歌詞

You don forget when I dey carry your loads
Even when I dey choke? nobody go ask how I dey do?
I don give all— my sweat, --My time, -- my soul
Yet they just waka come to me, take, -- and then go
My mind dey heavy like stone?, depression on my head
When I try talk say I dey broken, -- dem go say "You dey alright"
Dem no they believe say I dey cry, ? say I get tears for my eyes "Stop to dey complain, you go dey alright," na so dem go tell me
All the sacrifice wey I dey make, e no dey ever reach them
My heart don tire? them still want more from me
Even when I fall, dem go say I dey strong
But na wear the shoe, know where e dey pain me
inside—nobody see me not being strong
Dem dey exploit me—anybody wey waka come my way
Na wetin I get dem want , no love for their heart for me
"Ọ bụ chi m mere?"
I dey ask, is this my own choice?
Life is full of wahala, I just dey choke for this life
Friends, family, even my girl, dem dey para for me for party!!!
When I get money, dem dey cling too tight; when I dey down, I no go see anybody wey dey for me.
Dem dey ring my phone, dey ask when I go pay them back
But when tears fall from my eyes, dem do eye like say dem no see am
I dey maintain face, dey package, dey chuckle as dem dey gaslight me
But deep inside my obi, I dey struggle through the night, I cant sleep
If I complain, dem go talk say I too dey stress
No matter how I try, dem still no dey take me serious
Life don tire me, but I go still dey try my best
Though my spirit don dey down, my faith no go ever die
When darkness come for night, I go remember Joy comes in the morning and this too shall pass
One day dem go see my sacrifice and know say I be a real one... real gee
All the sacrifice wey I dey make, e no dey ever reach them
My heart don tire? them still want more from me
Even when I fall, dem go say I dey strong
But na wear the shoe, know where e dey pain me
inside—nobody see me not being strong
Dem dey exploit me—anybody wey waka come my way
Na wetin I get dem want , no love for their heart for me
"Ọ bụ chi m mere?"
I dey ask, is this my own choice?
Life is full of wahala, I just dey choke for this life
I still they thank God say I dey breathe today
Even if dem no see my pain, I go still fly
One day dem go realize say I be real gee
Till then, I go dey shine—my heart go still be beat
Written by: Peter Nmereole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...